African Bad Girls (feat. Oxlade)

Zoro

132 exibições

Letra da Música


Ouvir música com robot
Shout out to the girls from the West side
Another one for the girls from the South side
You know my East side girls
Be reppin reppin
Steady steady
Give another one for the girls from the north sideYou know my African girls o
Really bad o
You know my African girls o
Really bad o
You know my African girls
Stallion
Really stallion
You know say my African girls
Bad o
Really bad ooo
So Bad oE get this girl wey I jam for jand
As I dey land for jand
I swear everybody like her
E be like she be Nigerian
E be like she be Liberian
E be like she be Algerian
Some say she is MadagascanHer accent be like Nambia’s
Her accent be like Tanzania’s
Sometimes she sounds like Uganda
Her favorite colors
Blue Yellow Green
Exactly the same as the flag of RwandaShe sabi cook Ghana jollof
She sabi cook Sierra Leone jollof
Get business for Mali
Malawi
Cape Verde
Gabon
She calls Didier Drogba
Bros!
Is she Ivorian
Slay like it’s nothing
On her ankara from SenegalGuinea to Equatorial Guinea
To Guinea Bissau
She dey all the major billboards
Hell of a charm down to
Djibouti Congo to Congo DR
Her pictures in front of magazineYou know my African girls o
Really bad o
You know my African girls o
Really bad o
You know my African girls
Stallion
Really stallion
You know say African girls
Bad o
Really bad ooo
So Bad o
Uuuu uuuuu
You badMelanin popping
Uuu you bad
You’re my caramel topping
You bad o
Melanin popping
You badMauritius with the brains
Kenya babes my ebonies
Egyptians with the face
Mozambique dripping melaninSouthy babes with the waist
And the waist is special
Ethopian girls fit like Mattew fraser
Angolian girls with the piri piri chicken
My Namibian very good in the B E D
T E D
Lesotho girls hold it down T D B
Black bold and beautiful B B B
My Burundi girl body Big TVSudan
South Sudan
Somalia
Egypt
Botswana
Mauritania
Togo
Burkina Faso
Tunisia
Cameron
Morocco
Get fine fine girls
AyiOxlade’s Part
Shout out to the girls from the West side
Another one for the girls from the south side
You know my east side girls
Be reppin reppin
Steady steady
Give another one for the girls from the North side
You know my African girls oEgypt
Sotome
Zambia
Seychelles
Eritrea
Comoros
Libya
Zimbabwe
Gambia
Chad
Zeebeibe

Compositor(es): Ikuforiji Abdulrahman Olaitan Owoh Chimaobi Sunny Nweke.

Envie mais letras de Zoro

 

Assista o vídeo de African Bad Girls (feat. Oxlade)

 

Ouça músicas de Zoro

Imagem de Zoro

Baixar Músicas Zoro (iTunes)


    Siga nosso Instagram!

    4.6 de 5 estrelas

    Música - African Bad Girls (feat. Oxlade)

    Equipe Baixar.mus.br - 16/07/2022

    African Bad Girls (feat. Oxlade) Música de Zoro.

    Se você encontrou alguma informação errada, por favor fale agora mesmo com a gente!